@Tufab Oga Wetin he 1 spoil? Person wey enter limelight 3-4years ago na him 1 spoil Wetin dem don Dey build for over 15 years Dey play make una no Dey rate that bastard jare
@Henrytrader001@Jacob_Awhen As you know sabi me you canβt even tell what I own but if dem born you well come make I show you Wetin I get πππ
@itzbasito Imagination 1 finish una. As David throw am 100k he talk say he dash am? Abi davrel tell you say David dash am? Take different from dash make una wise up
@Kingmohadah My leader I know how important the money can help me but sit with due respect can you please empower me instead πππ tired of making money for short period of time. Longevity is really what I need my leaderπ€π€
@stronggirllolla For person wey he marry?πππ
So because he does whatever he likes with his woman means his boys will disrespect her Abi na why you no fit get man I can tell