@zara_ice__ No be say him no geh songs again sha, that dapper matter dey hold both him and zerry dl down, na only famous wey no dey that problem come dey drop mad jams now. Make dem fess comot the p wey dem dey, una go hear better gbedu!!!
They’ve actually lost interest in other genres, other genres left with the likes of
Aki and paw paw
Charles inojie
Mr ibu
Sam loco
And so on………
There’s nothing fun about nollywood now. Just refined love scripts over and over again, different actors same storyline of love 💔