@WyronGaines@MyronGainesX The student is just so foolish. He lost it when he said you're not white. You're trying to be someone you are not. Very dumb way of reasoning.
@esam_baba1 If na girl really dey behind that account, dem go run that girl las las wetin nor good and e go dey brutal. Na here for X, we go read the developing story. She go dey happy now but dem dey plot map for her. Give or take 6 - 8 weeks
@instablog9ja When you see the signs at the early stage and you choose to ignore, you go see wonders like this las las. Everywhere go first wetin again? ๐คง ๐คง ๐คง ๐คง ๐คง
@icekied Ordinary 6 months na him dey complain about? ๐ค๐ค.
Make he go relax jare. He go dey fine las las.
If na 18 months, or 2 years now, I for even get little sympathy for am. Just 6 months him dey complain.