some of ur distanced Gs wey u think say dey live βlowkeyβ lifestyle are actually struggling,
Na cos dem no dey proud of the position wey dem dey rn,
Na why dem never try relate with u.
Arsenal since signing Rice
Season 1: Most goals scored by an Arsenal team in a PL season EVER. 2nd highest points tally by an Arsenal Team EVER.
Season 2: Most goals scored in the UCL by an Arsenal team EVER. Most wins in a UCL campaign EVER. First Semi Final in 16 years. Closed Real Madridβs roof
Season 3: Premier League CHAMPIONS for first time in 22 years. UCL FINALISTS for the first time in 20 years.
βDeclineβ