@Kingkuti_ Which kind scam be this
Why the code no dey for the telegram
Make una no dey do like that nah
If you want us to follow your telegram just say it not telling us that the bet code dey your telegram while u know is a lie
@jujupunter Oga if you want give us code then give us
Not this click here and get the code
Even though u click u will not see the code
Since I know u na waytin I dey see