@Khldfx Oga mi khaled
as upcoming trader wey dey uni year one
The struggle no easy for here
But we no dey give up
I say make I coup this 2.5k with opay method but e dey show unavailable
I know say una go work on am asap
I trust una die
My naija traders
All your naija payment methods don dey ground now. You fit dey buy your challenge and also dey cash out as e dey hot.
I go pick 500 naija traders wey don get account with funding pips. Dash them 1k instant account each.
FREE 2x5K @fundingpips Accounts π
As many of you already know, this Monday Iβll be hosting another 2x5K FundingPips giveaway! π₯
Tell me in the comments:
β’ Why do you need a $5K account?
β’ How will you use it to grow as a trader?
The best answers will have a chance to win.
Make sure to stay active and follow me @erti_trades β€οΈ
@erti_trades@fundingpips I need it to change my life
Something as $5k is enough to change a traders life.
And for how I will trade it
One at a time,I don't do multiple pair position even though I trade four pairs.
Do more of trend following with risk of one percent maximum targeting 2 risk to reward