@investbamboo Can you unrestrict my account please, didn't I do verification before Una let me start using Ur app, cuz I want to withdraw Una restriction the account dey ask me for documents wey I no get.
@cenbank@fccpcnigeria@NDICNigeria@officialABAT
Make Una help me ooo