Confidence by @MMercychinwo is a great blessing to my soul.
Confidence built in God, is a sure live of hope in Christ alone. Thanks ma'am @MMercychinwo for being a blessing through ur inspiring and sweet song to our generation.
@PO_GrassRootM This growing account dey tire me ni... Reason be say, some pipo go like finish and u go follow them but Dem reason mata for ur side(follow back), dem go dey feel themselves via say Dem dey hijack plenty followers for themselves.
Abeg beta pipo, make una dey try reciprocate.
@MilamanOfor@PO_GrassRootM Una we don follow so, make una too try follow back and not feeling the arrival or success of being followed abeg.
No reason ooo but na so life suppose dey my pipo.
🥰🥰🥰