@ice_boyofficial E get the kind jail wey you go enter as a result of this rubbish wey you tweet Ehen. Sense go locate you. If dem
Gbab you make you come prove this , you go fit ? Make
Una dey get sense o. No be later your family go come dey beg.
@prinxe_B Dey there Dey talk shit. Your pastor
Dey go the china back to back. He tells you shit to close your head so you cannot think big so he can keep taking your toro kobo Mugu.
@karmal2019@Mariesn153@Thayre_andres Ko ni da fun a won to nii e you @karmal folks like you ehn. Omo where be your location ? Me and you suppose see one on one make we enter ring. Make I use blow scatter your eye and brain 🧠 the brain you get needs a reset. You senseless fowl.
@karmal2019@Mariesn153@Thayre_andres Na God go punish you if you don’t play his games why are you in his comment section ? You idiotic fellow. With your fish brain 🧠. Oloriburuku Eda
@karmal2019@Thayre_andres Na God go punish you @karmal e get who force you play ? Abi Ogun wan kill you ? Una go dey talk nonsense with your garri brain. If na useless game no play na. See all of una wey Dey come here dey talk rubbish ehn.We go begin find una reach house. Cos e be like una wan mad 😠