@son_of_uki This is one of the reasons fellow Nigerians don't help each other . I rather gatekeep , instead they should have your back they will throw you under the bus . Make you feel less of yourself . Animals dem 😒
@DanielRegha Na your type dey drop pass for EfCC when you see young successful guy or couples park into your neighborhood , afford the lifestyle they want and tag them as fraudulent people. Why don't you say lady ? Cos men are known to start suffering like u did.😒
If una really know where some of us dey come from, the kind load wey we dey carry for head, the responsibilities wey dey our neck and how hard e be to reach this level, una no go just open mouth talk some kind things.
Everything no be for social media. Everything no be couch, TV stand and fine room pictures.
Some of us dey sponsor ourselves, support family, pay school fees, take care of parents, settle bills and still dey try build a better life little by little.
The fact say my room never look the way you want am make e look no mean say I no dey make progress.
The things wey matter to me fit no be the things wey matter to you.
Before you judge person from one picture, remember say you no know the full story.
You no know where the person start from, wetin him don pass through, and the sacrifices wey him don make to get where him dey today.
I no dey compete with anybody. I dey move at my own pace, and I thank God for how far I don come.
One love 💙🙌
@fidelisesele@Oguduben@Morris_Monye You are a big fool , a very big fool . I can't believe your mother birth a fool . Well let me block you before u infect me with your disease
@ofgroman2@instablog9ja For you to call someone fem guy and gay from pictures definitely you are sleeping with men , men dey burst your yansh , I'm sorry I don't do guys abeg . No come burst my yansh for me because I too fine for a guy ba 😂😂😂
@ofgroman2@instablog9ja If your papa raise you with good money ,when you see good skin you will know I'm sorry u were raised by the poor . I was expecting a shallow mentality anyway .😂😂😂 please go and pack pure water at your friends party dats what you came to do eru aye No 1 😂😂
@ofgroman2@instablog9ja Oloriburuku , how u take know I be fem ? Once guy don fine na gay dem be to you ? Yes naw I was not raised in poverty like you ,my skin is well moisturized . So your familarity with poverty will make you see cute guys like me with good skin as gay 😂 eru aye 😂😂😂😂😂
@Flexylord_@instablog9ja Can u read at all ? Someone was kidnapped while she was pregnant with her husband baby .you are saying she got pregnant for bandit 😒
@Oguduben@Morris_Monye Firstly , I said you are everywhere
Secondly, I did not ask you to demonstrate his arrest to me
Furthermore , where did you see me defending the poster tweet? Not everyone is foolish . You should read why they said he can't enter US before you became lawyer with no pay.😒