Make una dey ask girl age before una ask am out, na God save me today say I ask oo, if Dem tell me say this girl na 15yrs old I no go ever believe am, if you see body & shape oh my gosh but thank God for self control I don block am oo
@yabaleftonline This format among Nigerian women don tey, e dey their blood, they will always marry who they don't love knowing fully well they don't love the man then later Look for a way to destroy the man...pay attention to who you are trying to marry oo especially our girls...
I prefer doing business with women than men, I also would prefer to have more female employees than the male, reason being, men function from a place of purpose and need to make an impression women work and deliver from a place dedication and emotional connection to their craft.
The best set of people to work with or do business with are women, pay attention you will notice that women who own or run businesses are like men but with more empathy and foresight, they can project and see the future of anyone they're in business with...
@NigeriaStories Na God go punish who talk am and who post am, eni jere...60k wey no reach $50 wet people dey use chop lunch ...this country cef why am I even wasting my time typing and venting...