@mungwa02579@Alright_Gold_ You Dey m*d
You think say na all men get time for this mumu act.
Me wey my wife go don send me cerelac and pampers on my way from work ππ by the time i reach house self man don taya I just wan go hide dey hope say them no go call me say milk don finish ππ
@ThaMVP@OgaHans It is bro
The way uk is wired you definitely need a break from everything at least once in a year or two.
Donβt underrate your mental health wellbeing and sanity and outside of that itβs good to explore.
@Mercury_the_1st I will rather collect 400k dollars in four to Five different shows than waiting for one 1 million dollar
If e easy make World Cup call wiz
Wiz canβt even keep up with davido life style anymore
But Una fit create Una happiness sha