@ultimate_kombo Na una wey dey take kombo serious π for this football matter π
Baba just wan dey drag Madrid and Ronaldo πππ
Inter Miami lose match the defender's caused it
Al nassr lose Ronaldo is their problem π
@ultimate_kombo How this Madrid matter concern u is something I am trying to see because it looks as if u getting all worked up on this current Madrid squad
Abi Barca no dey do anything wey u fit talk about eh
@CHIZZY_BB nA Messi and lamine dey play na Ronaldo you dey Try wan banter
Can't u see it Messi is only relevant because of Ronaldo
Abi una no fit talk another thing if not Ronaldo π