@AdageorgeA I go first fear as I take wake up but the kind of person wey I be I go find my igbo if I puff once observe the room again see sey they no do me anything na to enter site Dey bomb Dey throw grenades make dem bring Better maye
@Only1_ZX Like itโs the way life is built
So that there would be balance to the best of my knowledge ooo thatโs why youโll see everyone keep wanting more money and more power cos they want to move forward outta position they are in why someone will always be ahead always
@JustinSinclar@Only1_ZX Thatโs away you guys argument-every other person who doesnโt agree with your point is a simp
Pele oo alpha and omega awรณn obough
รdร oshi
@gib_smoke Plenty things don sup for this twitter this year ehnnn wey go make person dร wร for the app aje if not you go lick ass tire
DรWร squad ๐ ๐ alaye mi
@WizStatz Omo dis ur story be like d one wey happen 2 my friend ooo na him elder brother run the papa street sold Some plot out of his dad land for three people like d same plot to 3 diff ppl and Parle no even know sey he sell land at all the alaye gentle pass abazz sef ๐ ๐