@Thunderfireyou4@fimlex2 Una Dey craze!!! Una think say Eesy.. U sef enter studio make u drop album... No focus on your career.. Dey there dey snooze..
@EN0CX U leave your house dey go shout "We do fxckin play nigggga" for person house.. Eh. Egbon adugbo.. Brothers make una hustle oh. Make đêm no còn dey use una do hype man for person house.
@Motion_Boy_ If this kind picture no happen how the work want take sweet and challenging... This one na still another way to know how smart you are as a working boy... You gats dey give your woman better lamba if something like this happen...