@Kreamie_Henry Person wey swear to God say he go bring Gehgeh downπ.....
E no get better for him and His Fans all over there world even you wey post am sef π‘π
@fwauracle That one sef na normal thing make he talk another one because if na by that one most people no go marry no be Zlatan go be Number one....And I know say na lie him dey lieπ