@SAMKLEF Others Dey with their time better their life but your own nah fight every celebrity for naija. All this people nah who suppose Dey give you respect as an OG but you just Dey yeye yourself
Oya check if your mate for the industry Dey like you nah? Many of them don go far for life
@moniepointng una just Dey useless ahswear person go do transaction the other party no go see money and una no go refund. Una go Dey carry person money Dey play