Rolls Royce 2022. 240M
Lamborghini Aventador 285M
Mercedes Maybach 170M
New crib in Banana island 700M
New Land in Banana island 2.5B
That's sum of almost 4Billion
Just in a year for cars,house and land only
Just is clear.....@davido nah BABA
Let's Vote Jandor PDP for the sake of @funkeakindele let her yoruba actors colleague realized that a meaningful tree can make a forest, am VOTING JANDOR for Lagos State Governor
@Queenideas_ and nah una set dey marry agbero wey go even carry woman come fvck for una matrimonial bed and una no go fit talk anything because nah beating go end, you come here come dey yarn dust, you dey ment
If this was was my fav, the matter go dey trend for Twitter by now because those Werey FC no go let my fav rest, dem go drag him his Gucci Jean go tear for floor, But what do I know make I support my fav in peace BADDEST…… #BIGWIZ Bigwiz kor big for nothing ni 😏😏