Person wey give you FOOD when you were Hungry is better that the one who give you DRINK when you are SATISFIED✌️ Don’t 4get your Yesterdayz ✊ #Newtestament
@TemiOtedola You say watin 😉 if I hear say you be black again we wey dem born for maternity Wey Nepa dey inside Watin we go come talk ? Abeg Na Oyibo you be ooo