@Camilae1p 🤣🤣🤣🤣🤣 na who be this Camila again. Una go kii person for this country.
Abeg leave out mama matter for one side first, make we finish Peller own first.
@General_Somto You this extremely intelligent woman of our time, you have shared your 2cents and it’s okay.
Wild animal parents wey like make them no steer their emotions to train their wild animals well. It’s okay.
One day, their wild animals behavior go carry them near people of substance.🤣
@DeeoneComedian Na just petty jealousy.
How old man like that (including all him followers/supporters) go dey jealous that small boy? You just conclude, pronounce unintelligence on the boy. But he was able to crack the system and hammer with him olodo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Na frustrating go kii una 🖐️🖐️
@DeeoneComedian With all una brains for this comment section, una country still dey rotten pro max daily. GOATS!!!
Make God no bless “unintelligent” people again, because una country no gree unlock blessings for “intelligent” people. God is a fair God. Left for am, everybody must have a chance.
@ChuksEricE Thank God say man no be God o 🙌
Because una intelligence no make una blow because of the country wey una from, no mean say God no go bless “unintelligent” https://t.co/aXLsIBpffq no go use your intelligence to filter your consumption?
God go still dey punish una dey go. Tozo!!!