@teslimdior@naijaconfra As U no get sense so how U go take know say dem reach like 4 men on dat patrol with 2 bikes, na so Una go dey form super man up and down online
@izzy_ogbeide All dese VDM goat Wen dey dis comment section e be like say na Una dis Lizzy Ogun go first kill oh, so na bad thing say she dey expose evil acts now ba? E no go really better for Una normally