@themagicf1nger Call Me Every Day is a flop, keh? 😂 All the songs you listed did more numbers than the one Davido dropped. Do you even know what flop means? You’re confused, 30BG 😂
@thedebuthub@BNXN And one useless Mumu fan base go dey say, Go and ask BNXN and Ruger. E no go better for all of una wey dey talk this nonsense. To stream their idol song na problem, but na artist wey sabi sing pass their idol dem wan cancel. Una dey mad fr 😂