Sabi who be ur guys and who be ‘Chairman’, no be everybody sopos dey ur corner, keep some people outside the box & greet them from afar.
The advice na for ur own good, love ur neighbor no mean say make u allow ur neighbor spoil ur remote ontop say u want make dem feel at home.