@UrglyGramm Especially if you Dey live for Ajah
Coz girls to much for that place
Me and my guy Dey always argue inside Ajah and Ikeja where be the central of olosho ??
@lumaofficial_@UrglyGramm I no guide o
She say no worry
I go cover am
This lady spend money wetin no good
That night na only me and this babe Dey the whole beach so imagine the kind nasty things wey we do
At the end of the night we got drunk went back home fuck wetin no good. Then slept.
@lumaofficial_@UrglyGramm Just be handsome bro
Girls go run you.
Remember one time one girl wey collect my number call me one day. Say she Dey front of my house
I said why
She said wear your cloth we are going to the beach
Na so this girl drive me go barracuda o
I don already tell her from house