@cindythehashira@olamidelesaidso dem tell you sey Burna pay dem 18k and you come here too come run agenda ? And you be upcoming oo, if you blow Na balloon
@ArewaAdebukolaa Leave them,Thier Fuulish parents wey dey for house wey no Sabi spell Thier name go dey shout politics up and down for street dey vote nonsense pikin self go dey online dey call out celebrities wey no dey follow dem vote
@ClassicHamzey@WITTIEWIZ Guy close your mouth you be mumu just dey argue Blindly, you no fit find the song for e account directly as you even take time to scroll reach where the song dey mean sey you no get work
TO THE PUBLIC: When I was traveling from Lagos to ilorin …my car had a stopover at Oyo where I met this man…he’s mentally ill and he walked up to me ..politely asked me to take his picture and help him show the world (post) maybe he can find someone who knows him..I was so shocked but I believe there is a purpose for everything in life …who knows maybe God what to use me for him…Because i wondered why he walked up to me…and said those words
Now I’m fulfilling his dream:::
If anyone knows him please kindly reach out to his family…that this guys is roaming about oyo
Our child will not be mentally unstable
🙏🙏🙏
@arojinle1 I pity those neolife members that have been in the distributor level for yrs, that have worked so hard spent a lot of money and also recruited so many people, enriching the pocket of those at the top all in the name of leveling-up 😂 when the time will come to put total stop.....