@IyelolaIge@Prince_dc21_ U dull true true
Let me break it down for u
If dey re earning 500k monthly dats 6m yearly
No sensible human earning such amount will commit such crime even if nah 10m u pay dem
Why cos dey already love u and ready to even die for u
@Zvbear I am black and you will never see me saying shit like this
So technically u were born dumb
Even if u were born Asian or white u will still be dumb
@Stake@stake i pray they doesn't get eliminated
He is my GOAT πππ
But nevertheless i need the raba ππ
So yeah either way a win is a win
Egwutex
@Xwithlucky0147@Afc_saks1@39billion U want make we play abi u no want make we play
Choose one make u no go dey confuse thunder wey suppose fire u π€£π€£π€£π€£