@MrBlaCkPierre Most interesting part be say the person wey dey follow bibi contest now hate those people die...if e go win the coming election against BiBi...Palestine no go exist again...e go mk sure say he wipe them off map...shey bi BiBi still dey pity them...dem go cry blood ππ
@peculiarchichii E get some kind things wey woman go talk...person no got fit quick understand the level of the stupidity in it till a man talk am..u wan use sex as leverage ke?...u don go mk the biggest mistake be that cus u will surely beg for it urselfππ
@Naija_farmers Lol,wey we dey kill snake ontop am self...na before those things dey work,everything don dey become fake for this 21st century...same as tobacco leave too...we dey kill snake like water ontop am
@Inspiredfave Lol,last time i use a cream was around 2016...life is so serious than mk i stand dey cream my body...am okay with body spray nd perfππ