@officialEFCC Una no see the money wey dem say em dey miss for oil sector? The highest most lost money in the history of Nigeria
Una dey here dey pursue yahoo boys
By the way, wetin una wan even do all those politicians sef metcheew
@DHQNigeria And Nigeria government is negotiating with Bandit lol funny country, I pity those who are still joining the military. Nigeria can never get better