@LifeofJunimill Oookay!!!
So those back to back cancelling of tours no be musical tour na pre season โฝ๏ธ tour Abi? ๐
Una go cry tire seh!! No worry ๐
@oku_yungx Make dem Stream am new whip too
OZUO ๐
Time go tell before fatherless children realize he fell off๐
Nothing wey dem wan use brag financially๐คฆ๐ฟโโ๏ธ
Thank God I no be fc so I go come Dey rewarm album with streams to feel relevant deep down we know the truth eeesh Dey play ๐