@FightAndSaveSA@AfricaFactsZone I don't agree with what you are saying because obviously you are lying to yourself self but that's a whole lot of immigrants from just one country
@ToorealEmpire@Dorren06@beri_grizou@seyikanbai Am not an outsider and the fact say you still dey continue this argument somehow shows you're jealous of wetin person wey you never meet wey don make for himself...bro go find work and stop being jealous Chatgpt don explain everything give you
@ToorealEmpire@Dorren06@beri_grizou@seyikanbai I say again go watch the video..no come here dey talk rubbish chatgpt don tell you everything you no still wan believe and the 9billion na naira
@ToorealEmpire@Dorren06@beri_grizou@seyikanbai Na you no get the sense the car is worth a certain amount then after the modifications the price tag become 9 billion naira with is around 5 to 6 million dollars..you still can't understand wetin chatgpt tell you..how you come dey manage with this kind brain
A drone farewell was done for Cristiano Ronaldo in his hometown in Madeira after he played his last game for Portugal 🇵🇹 against Spain in the World cup …… He really put them on the map❤️