@Eneegmanuelllll Tinubu just dey club with strippers, dey laugh us๐. Cuz how normal person go think say na the solution to escape tax, be that. Asss hooowwww nawww ๐
Sumtyms I dy hw ths gals tink. I askd u us 2 hngout/cm 2 my hux, u said NO. I nor boda u agin. I askd anoda gal 2 cum my hux, she acpt n cum, I take her out, tak pics of her n post, nw d gal wey talk say NO, con dy vex, n talk say I don finally post my galfrnd, As howww nawww๐๐
@ChiemelaChimao1@NudesVdm21834 Wetin go make me judge woman with her past? Why? Bro even man self, I nor sabi drag or judge anybody.. na who life nor use rub mud, go drag person with e past..
@FeliciaE33599@NudesVdm21834 You sure say everything dey okay for house so? You read my comment before I reply.
If them carry this your brain put inside bird head, E go dey fly backward
@RitableP As a guy, You see the way you dey feel or do you wen girl bill you? Na the same way girls dey feel wen you ask them to come visit you, after just 2 days of talk. Na relationship you dey find abi you just wan knack?