@pankkee_ @fuelkek I say the guy na werey en feel say as we hear am na we go rush message am bcos na we be en target en no know say we wey dey Naija we know say e hard to gather that much as person wey no get good start na only mumu go fall no be Naija sha ๐น๐น
@cholesilly@tasie_alex@NudesVdm21834 Full support oh and you wey dey wish people death the death go soon follow you as na person prick dem bother you no go tell your papa to post en own ewu ๐ฅฑ๐น
@EmmanuelOg15013@NudesVdm21834 Leave who wan knack head for pole make e knack head the owner of prick no send who no get prick dey cry about integrity ๐น