@OluwaKizz@osorfx@Bhadboi_OML lol Dey find who GOD Neva do m
For
Na online everybody get money 😂
Me sha don tell you say no use this brain train pikin 😂
I hope y’all know that na 1 goal mbape use score pass Kane for that UCL. I don’t see Yamal anywhere in the top goals or assists. So na based on La liga and say he contribute to the squad wey win World Cup be balon dor. I can never be a support to that as a real football head!!!!!!