@Motion_Boy_ I go first dey with my boys collect update then if I cash out, I'll go to my girl spend the money finish then come back to my guys again... naso me I go dey do am ooo
@etienomartin Na why money dey always dey table kid ๐
Man no fit do without spending money in a day
S*x man fit do without having s*x in aday...... so money pass s*x oooo
@EmmyDc200609@osorfx@Bhadboi_OML Bro make i come tell u one thing....
No be only musician or footballer abi etc
Be only celeb but once u guide like u guide bro u be celeb, so say less
@seyi_vibez I love seyi but e too dey speak in tongue
Incantation too much for his song jare...
My adekunle na 000 he even pass 001
Seyi dey spoil afrobeat for us jare....
@chrisjen346@GareenzJ@Bhadboi_OML Yes now
Them dey drink igbo ni now
Okay shey them dey chop ni?
Now u want talk say wetin he talk no correct abi
Miss teacher
@_AsiwajuLerry May God help me blow lasan omo I go too help many artist like many artist I dey look some artist inside the trenches wey never blow l pity but I no fit help while me self never blow, sadly I'm also in the trenches, this life ehhh but by all mix I'll find way to use music make way