@Rave_Bantist Bro you just wan counter the fact that there’s juju when I said this I mean normal cut, maybe from hand or back, leg, normal cut that will require stitches, you just want to prove me wrong that there’s juju
@xquire147 Bro I remember my cartel then for t dem shirts cramp am light am close range he no collect nah that agility he use rise up com mend dem wit the onome wey dey him possession till they use 7 mend am for back and arm be4 dem reload there sb him do gbawa dey hala come where men dey.