Anytime every other Chelsea player dey serious, na that exact moment Sanchez go choose to dey foolish 😂 God abeg, make dem just sell this guy give me! 😭
Tomorrow is Monday. By God’s grace, this week will be filled with GOOD NEWS, divine favor, financial blessings, open doors, and reasons to smile every day.