@Bukunmi546@Tunnykvng I just don't like wen we see d obvious truth and we ignore ..how many aerial duel did lacroix win or even colwil una go just dey drag fofana making him d scapegoat all d time
@sharwnbu How many people dey inside dat var room with computers o๐๐.....same thing Stamford bridge last season against city ....cucurella goal wrongly disallowed..man city offside goal counted ๐
@Bigtimeachiever@olalekslim Walai u no go ever lack good things in life๐..God bless u ...I dan dey tell people u can be busy and doing nothing and gusto is a clear example of that๐๐..he just dey run nothing to offer attacking or defensively....pesin wey no gud for back we fo put am for midfield ๐
@SebastiNoVA@NizaarKinsella Did u check d incident dat lead to corner for dere 1st goal?....twas a clear handball ....last season second leg at d bridge dere second goal also isn't supposed to stand yet u're talking like d official was bias
@KwesiTawiah20@vesicov@Blue_Footy Gusto was deadass poor my brr...how can u watch dis game and say gusto played....his performance against assnal was way better dan d shambolic one yesterday