@yabaleftonline Make una first comot that ex biko
Dem no see Shodex garden go for ilupeju, way be say them go go and come back today, na Paris way dem go share room together for hotel dem go, reunion iz coming. Anyways it'd be a great news sha. Marriage is important and must work fine.