@officialmoore7 Omo na to buy verification make Moore fit notice me 😔😂
@officialmoore7 Thank you so much for all you do ..maybe one day you go notice me …may God bless you cus omo e no easy 🙌🙌❤️
@officialmoore7 Baba Moore make I be part Abeg …I don dey drop acc since last year …..make today be my day Abeg …I appreciate the love you have been showing to many ❤️🩹❤️🩹
@officialmoore7
@officialmoore7 Wetin I wan talk wey 2k people never say…regardless I appreciate you broskii….the love you’ve been showing is massive ….2k out of 200k no go bad oo😂😞 @officialmoore7
@officialmoore7 Wetin I wan talk wey 2k people never say…regardless I appreciate you broskii….the love you’ve been showing is massive ….2k out of 200k no go bad oo😂😞