@Grandkamal01@curvydami@Teeniiola Make she too go pack her properly from the guy ... Una dey like use relationship elevate status wey una no fit attain
@instablog9ja Lol 🤣 Regina trying hard to be the victim. When the going is great he is the man of your youth now his a demon. Na mumu de believe dis nonsense. We now have 2 different date of birth, Regina which one we go choose type shit 🤣🤣🤣