@icekied Aside from HBP or LBP, another possible cause could be heart attack or cardiac arrest in sleep Omo most of this things are silent k!!llers can take u unaware most especially anything related to cardiovascular🫀 health
@thomasNIsankara Guy rest small from confra matters, Shey big boy lifestyle no dey hungry u ni?? Na una type dey like draw everybody leg commot out cos una believe say una be almighty
@Drealad0nis I no even understand the whole shaving thing lmao , na ur preeq them way operate on na ur preeq dem wan do the surgery? So dem wan do surgery for something around my belly I go still shave ?
@leerawllings Wait like for real bro?? So u mean people send out amounts like this to a total stranger like it’s nothing?? All this things dey be film for my eye cos I never experience am before, u fit try am with my kuda too?🌚 @leerawllings
@E_____ooh@OdogwuCash__@valkyrieKxng147 Frat or not frat, ur gender dey marry man out of love? Well Unless maybe 10% out of the 100 sha the rest 90 na base on watin the man get and fit offer
@notyur_regulah@currentiyke lol see this one I dey pity u with this thing way u talk . I really pity u pray not to just find ur self in such difficult and Frightening situation
@currentiyke@KinnaOla Ogaaa this one no be matter of useless, if u wan explain something explain in full details cos which one be u wan call dispatch to ask am where he buy same abacha way u use ur hand order and again why are u entrusting what u will put in ur stomach in hands of a stranger.