@Iamindiscov@Dubem_o51348 lol where he wan see Davido kwanu ?๐คฃ
And the ode Dey say Amen like say e Dey possible ๐คฃ
Even you wey be his mentor go see davido FOLD SEF ๐คฃ๐คฃ๐
@i_am_olamide1@Tufab lol
Itโs actually life you and that your guy no fit even talk with Davido ๐คฃ
Low self esteem but you no fit even see him till u kpai
@felix23619 Dude was talking about recent songs not old Oga
How many hit wiz get after he said that ?
We all sabi dem old songs nau
Even you sef go SING GOBE A-Z ๐คฃ๐๐คฃ
@felix23619@zzz_zenas Dude was talking about recent songs not old Oga
How many hit wiz get after he said that ?
We all sabi dem old songs nau
Even you sef go SING GOBE A-Z ๐คฃ๐๐คฃ
The highest illusion on earth is people thinking that life gets easier with time , it doesnโt instead it gets harder. we just grow tough skin to situations and decipher new ways of making things happen. The people who are left behind in life are those who wait on time for things to fall in place meanwhile failing to find new ways to make things happen.