@ola_digbolu @official_Gegeh You nor fit tag president,you nor fit call out governor, you skipped local government chairman,community heads,then chose to call out gehgeh? Like seriously.
@Geewean@TrendingEx What of na the mother fuckup nai make the papa go and what if the man done do everything to make amends and the woman nor gree,what if he caugth her cheating,what if he is not the biological father. Una don watch video una don start to comment rubbish
@PhulengGB@oyimzy To me this isn't about racism though,they just wanted to win at all cost,maybe if they had played fairly it would have helped,but karma they say is a bitch.
@General_Somto For where am from after dem save u finish dem go insult u join am till u waka comot from the sceen,i don see suicide attempt wey area later gather beat. ๐
@TrendingEx Things like dis nor dey muse me, if i see such posts i dey skip am knowing fully well that it's a loan issue, even if dem call ne say who i know dey owe dem na insult i dey insult dem sef, i nor go even bother tell who dey owe dem. Country nor good una dey give outrageous loans.