God, the first mission is to build house for my mother 🙏🙏, help me out God, financial establishment is what I seek for, from grass to grace 🥲🙏.
Something like this 👇 is extra beautiful, she will be the happiest woman on earth.
@DavidoHeir Una no get sense fr dis app again..
You people are calling their first son a child. Na him senior all of dem , na him get dat house and car
@_bighussla Ma brother, no dey compare Abuja guys with lagos boys..
Abuja niggas too guide fr dat shut bro...
Lagos nigas a just show off dem sabi bro..I have been in the both 2 different places..