@CfcHenry7@premierleague Zero engagement. Make I reply you before I block you!
Go Daniel timeline and others wey get engagement, post braind3ad comment then begin farm. You hear? Mzungu!
@CfcHenry7@DanielRegha Na me fvck up. Dey give you engagement. As I don see say you sef get bluetick, I for don know say na farm you dey farm.
You no fit get engagement on your own, you dey police another person, dey use am farm. Mvgu. No more reply from me engagement farmer!
@CfcHenry7@DanielRegha Na you dey reason backwards. Imagine policing someone on his own page. Telling him what to react to and hat he didn't react to. Na you create the page for am?!
Mzungu!
@david_apoh@Wizarab10 Let's get to know your intent for making this post? To defend Pessi or to Show your knowledge on football?
Because we don't know.
But it's more likely to defend Pessi. Now tell us Pessi's intent since you dey hin mind.
Note: Open boot comes before intent.