@AndyjnrUmaru The day I see Ronaldo fans with sense I go first do ceremony so na this rubbish wey the fool Dey do you Dey use compare Messi bring him assist and play making come
@mfonobong_nsini@PhilipObinna12 Lolz online renters boys go beat you wetin no good ehn body go tell you
The best you can do if funds land you self show pattern e no pass like that