@IkukuomaC Na why person tell am say em Dey respond like 2 mins man, Dey dress like portable, say make em use em money go buy music from akpi
Sey em no call am celebrity person wey Dey drag pen game with yungduu…
Paul really make people see am finish
@IkukuomaC Old rudepikin that cannot craft a correct sentence
“You will still come and type”
“Am a shameful”
Interview sentence off point
Olodo finish that one enter brain
@ikecosmas Na Jude Dey clean floor so oooooo
Why em no perform since na em be Psquare
Musician wey no write song, wey no dance, wey no sabi play instrument
@odogwu_ogidi Story
Person fit teach you something still no sabi use the opportunity.
His brothers gave him the opportunity
Why didn’t he succeed in the movie industry he was.
This na rubbish talk…
If he was so good he would have been their video director and leave manager but greed no gree
@mcdrizzles@TrendingEx@VendrNg Peter no care again
Paul can go to hell with school anthem songs and his illiterate English.
If anything should happen to Peter both em and Jude no go find am easy…
@TrendingEx@VendrNg That one na mumu talk Jude Dey talk, Jude suppose fallout make men see d strength behind that em gun.
Nobi to show gun
When men reason d matter you go know say Nobi by gun
Very heartless big brother
You say his in your prayers, your wicked prayers make you kill am 4 ur prayers
@IkukuomaC And Paul Dey side am
If to say nobi Psquare who know Jude then.
U no Dey sing, u no Dey dance but u Dey collect link share.
Still Dey share house with them
Still Dey live with them
And Paul go Dey talk with em wrong English Dey talk nonsense, anwuranwu twin
@datondoboy@peculiarpat1 Leave that MUGU na to tag Donald trump say e get person wey no useful for em country em suppose send go back, person wey no sabi read and understand…
@Voiceofigbos@Dom_Ashly@Unabombaar Paul Dey buy views for YouTube
Em weight no reach for Apple mussic or Spotify wey be main streaming platform…
Even peller no go se YouTube brag…
Peter streams on Apple Music with ICLA is over 5m
Reason with me no get any single record @rudeboypsquare carry plague Dey dance
@Emeka2026 How many times has Peter bashed his new sweet 16 make take am say Anita and peter are close..
Peter is way more mature than Paul
Even if Peter responds to troll he responds well.
Aboki @rudeboypsquare Dey shout “am nothing without Igbo” Igbo ko Cana ni, we Igbo s no send you
@Emeka2026 That one no get sense na why e get carryover for school
English self hard am, person wey no even sabi defend himself even for interviews em go Dey mix talk….
Person wey @rudeboypsquare get sense pass that one no normal.
See the way em Dey reply that guy u go know say na mumu
@General_Somto Psquare now is useless
Brotherhood is key
Even if dem die person like Jude no go miss anyone
Let Peter do his thing
Psquare can never come back.
Quarrel Dey different from criminal act…