@yhemolee_ Sir pls I need 500,000 to help me with my acceptance and tuition fees sir. Pls sir I've been a follower since forever and youve never looked my way #MikanoChanganChallenge
@yhemolee_ I just dey use eyes see people testimony when me sef go.write my own. Mr yhemolee pls i need #500 thousand I want to get a new laptop for school. The one wey I get, the screen don turn split screen. #QingMadi