@Elkrosmediahub Okay bro. But he post on tiktok daily na. He's well known among the young guys on football twitter as a "fat dude sef". You don dey old sir😄
Can I get a follow back sir? Today is my birthday.
@Hhonor_ Una no go ask Una self why police no Dey that settings o, why they are always fighting police for control over checkpoints, No more joint Operations with this people abeg