@Papaking234@Trex1220 Yes nah engine oil I dey use go and kill yourself 😂
Small lesser sachets power oil dey why you no use that one
But nah simple question I ask you he don quick vex you maybe nah because you never chop this morning 😂😂
@wonboss123@hub_Zamani@IgboTradeRoutes Nah you want Biafra
Nah still you wan become president
Nah you be salt nah you still be pepper 😂
Una never know wetin dey do una